Bobrisky Don Become The First Male Celebrity To Get Latest IPhone 12 Wey Worth Over N700,000

Controversial crossdresser, Bobrisky don show off the latest iPhone 12 wey he just buy.
iPhone 12 Pro na the newest by apple wey dem release jus five days ago, October 23rd.
The phone worth over seven hundred thousand naira
Make Una read wetin im yarn
My iPhone 12 pro is here
 
710,000

Leave a Reply