Dangote Dey Owe Me N20B, Maybe If I Loud Am,  E Go Become Real – Jude Okoye Don Take Cynthia Morgan Do Yeye

After Cynthia Morgan call out Music executive, Jude Okoye  on Instagram, as she dey ask him to pay her wetin he owe, he too take to Twitter to take her do yeye for tweet wey he share.

Make Una read wetin He Tweet; 

Dangote owes me 20billion Naira! Pay me my 20billion Naira! Pay me my money Dangote!

Maybe, just maybe if I shout it long enough it would become real and he will pay up….. hmmmmm!”

Jude Okoye

Leave a Reply