Frank Edwards No Go  Make Heaven Because Of The Wordly Hair Im Dey Cut  – Evangelist Don Warn

One Popular evangelist wey im name bi Victor Edet don warn say men wey get certain type of haircut  no go make heaven.


Im share photos of men wey cut the side of their head low than the middle. Music minister, Frank Edwards dey part of the men wey dey the picture.

Victor Edet add say the hairstyle dey wordly and any Christian wey dey cut such hairstyle no go make heaven.

Make Una read wetin im yarn :

“ANY Christian who goes about with this haircut is worldly. And such Christian won’t make it to Heaven, Frank Edward and Co should take note.”

Frank Edwards

Leave a Reply