Actress Angela Okorie Don Blast Naija People Wey Dey Mourn Black Panther Actor, Chadwick Boseman Wey Don Die (Video)

Actress Angela Okorie don blast Naija People wey dey share pictures and videos of late Black panther actor, Chadwick Boseman.
She lambast those wey dey celebrate him  so much after im don die, say when he  sick, no one care.
She share the video with the caption:
“In conclusion
People celebrate death
More than life    
Celebrate life that is worth celebrating
Not when they are Gone
Especially people who have done alot to put smiles on your face
Don’t let low self esteem ,inferiority
Complex and hate eat you up,
All that epistle doesn’t really matter
when the person don’t get to see it
Too much hate in the world and I don’t know why , abeg no reason to hate any1 oooo”
Watch video :

Leave a Reply