Sick, Dirty Old Bastard – Lady Don  Blast The Hell Out Of Ned Nwoko Because Say He Yarn Say Im Marry Regina Daniels As Virgin

US-base Naija journalist, Azuka Jebose don attack billionaire politician, Ned Nwoko untop say he yarn say im marry Regina Daniels and his other wives because dem bi virgins.
She also mention say the billionaire fit be  cultist since na only virgins dem im dey pick as wives.
Make Una Read her posts :

Leave a Reply