Popular Naija Pastor Don Reveal The Person Wey Go Win BBNaija Season 5

Popular Naija Pastor, Prince Dickson don predict say Olamilekan Laycon Agbeleshe as the winner of  BBNaija season 5.

The pastor, wey bi the General Overseer of SRI Pastor Wealthy Nations Ministry Abuja, yarn dis tori  on Wednesday 22nd July 2020 through his social media handle say Laycon go be winner of the Season 5 edition of Big Brother Naija.

Laycon

Though the prophecy fit come as challenge to so many people ,
Laycon dey for competition with 19 other housemates as he battle for the grand prize of N85M for the next 70 days, since commencement of the show on the 19th of July 2020.

Leave a Reply