You No Fit Believe In Jesus And Kon Dey Afraid To Touch Coronavirus Patients Dem – Pastor Oyakhilome Don Blow Hot (Video)

Pastor Chris Oyakhilome don come again as im blow hot for Church leaders dem wey dey follow the ban on religious gathering wey dem never lift due to the increase number of Coronavirus cases for the country.

For televised service,  the founder of Loveworld Ministries wey una sabi as Christ Embassy yarn tori say one no fit believe in Jesus and be afraid to touch Coronavirus patients and those wey get other viruses.

Make Una watch the video below;

Leave a Reply