Dem Don Blast Pastor Chris Oyakhilome Untop Tori Wey Im Say “Husband Na Master” (Video)

This na after the video of when Pastor Chris Oyakhilome yarn say Husband na master hit social media and kon go viral.

TVC presenter Morayo Afolabi-Brown wey dey host the breakfast show Your View with her colleagues kon bring up the topic and begin talk on the matta.

Make Una watch Video

Leave a Reply