Before-before Kogi West Senator, Dino Jonah Melaye don take to social media to react to the dissolution of the National Working Committee, NWC of the All Progressives Congress, APC.
Una remba say The APC dissolve its NWC on Thursday for a National Executive Committee, NEC meeting wey dem do for Aso-Rock. Suspend National Chairman, Adams Oshiomole
Make Una read wetin im yarn