We No Go Allow Ogun State Residents Dem Wey Dey Work For Lagos Leave The State – Ogun State Government Don Announce

As dem wan ease lockdown for Lagos, FCT and Ogun state on Monday May 4, the Ogun state government don announce say people wey dey leave for the state wey kon dey work for Lagos no go fit Commot the state because of  the COVID-19 pandemic.

Leave a Reply