E Bi Like Say I Don Get Belle- Actress OmoButty Don Yarn

Naija actress Biodun Okeowo, wey una sabi am as Omobutty, don yarn say she fit don dey reap the seed wey lockdown  don plant  as she dey feel say she don get belle.

The single mother of one reveal this to her fans on her Instagram page.

Make Una read wetin im yarn ;

“Something is bothering me…. moti jere Lockdown o.“I think I’m pregnant sha….And you all know it’s over 16yrs I did one last…. please what are the symptoms of early pregnancy?”.

 

Leave a Reply