Davido Don Cancel Im US Show Because Of Im NYSC

Davido, wey bi Naija superstar, don cancel the remaining days of his ‘Locked Up’ U.S tour.

Tori from statement on his Instagram page, yarn say im cancel the tour because of im NYSC program.

Make una read wetin im yarn

Leave a Reply