Naija People Don Wise, Dem Go Reject PDP in 2019- APC Chieftain

The All Progressives Congress (APC) don yarn say despite the way people dey defect from their party, Naija people don know better and go reject the Peoples Democratic Party (PDP) for the general elections in 2019.

Ismael Ahmed wey bi the member of the APC Board of Trustees (BoT), yarn dis tori for im appearance for Channels TV today July 25th.
Make una read wetin im yarn
“Ultimately, I think Nigerians are wiser … what we are interested in is the survival of this platform; Nigerians have rejected PDP over and over again and they will reject it in 2019, God’s willing,” .

Leave a Reply