You No Fit Be Christian and a Marlian – Pastor Adeboye Pikin, Leke

Pastor Enoch Adeboye son, Leke Adeboye don share his opinion on the Marlian movement wey don go viral  in the last few months.

Make Una read wetin im yarn for im Instagram ;

You can’t be a Christian and a Marlian. There is no relationship between ‘The weed and the seed’.

 

Leave a Reply