Sanusi Don React After Dem Dethrone Am As Emir of Kano (video)

Before-before  Emir of Kano, Muhammad Sanusi II, don broke his silence after his dethronement by the Kano state government.

In a 4.39 minute video wey im posted on social media, the Emir wey speak in Hausa, say na God that made him the Emir of Kano state and na God’swill that no dey as the Emir of Kano.

He pray for the progress of the state and appeal to the people of the state to remain calm and not cause violent.

 

Leave a Reply