PDP Na The Only Party Wey Fit Save Naija – Neysom Wike

Governor Chief Nyesom Wike of Rivers State don yarn say na only the Peoples Democratic Party (PDP) fit save Naija from all the Kata-Kata wey dey.

“The PDP is the only political party that can bring Nigeria out of its quagmire. Nobody can intimidate us. No amount of machine guns can change us. When we take a position, we stand by it.

“I am supporting Makarfi-led PDP National Caretaker Committee totally because they mean well for the party”.

Leave a Reply