Coronavirus Go Disappear By 27th March 2020 –  TB Joshua

 TB Joshua, don yarn say as the Coronavirus wey dey cause fear and panic in the world come, naso ego disappear .

Him yarn dis tori for a live telecast on the popular Christian Tv Channel  of TB Joshua wey una sabi as Emmanuel TV.

The man of God declare say the virus wey dey disturb the world go end on 27th March 2020.

He advise his viewers dem, say make dem remain prayerful as they wait for the deadly plaque to disappear

 

Leave a Reply