Tori Wey Dey Waka About Say Zahra Buhari Don Get Employment For PPPRA No Bi True- Presidency

The presidency don deny tori wey dey waka about say Zahra Buhari-Indimi, wey bi the daughter of oga Presido Buhari,  don get employment for the Petroleum Products Pricing Regulatory Agency (PPPRA).

For  statement wey dem release today February 12th, Femi Adesina, the Special Adviser to oga Presido Buhari on Media and Publicity, yarn dis tori

Make Una read wetin im yarn
”The publication is untrue, malicious, and meant to cast aspersions at the First Family, since the tendentious platform claims the job was secured fraudulently.
All people of goodwill are enjoined to ignore the hack piece, masquerading as a news story” the statement read

Leave a Reply