To Dey Work And Be Mother No Easy. I Dey Tire Sometimes –  Serena Williams

Serena Williams don share a new photo of her ,as she dey carry her pikin Wey Dey Sleep.

she kon open up about how hard e dey bi to balance motherhood with a career.


Make Una read wetin the professional tennis player write:

“I am not sure who took this picture but Working and being a mom is not easy. I am often exhausted, stressed, and then I go play a professional tennis match. We keep going. I am so proud and inspired by the women who do it day in and day out. I’m proud to be this baby’s mama @olympiaohanian . #nofilter#nomakeup #nohairbursh lol #justme .”

Leave a Reply