Ighalo Don Become The First Naija To Sign For Manchester United and Go Dey Collect £130,000 (N62m) Per Week

The English football giants on Friday night agree a deal with Shanghai Shenhua of China to sign Ighalo on a six month contract, wey make am the first Naija person to officially play for the senior men’s team.

Tori yarn say Ighalo, go dey collect  about £130,000 (N62m) per week for his new club for the six months wey im go be at the club.

Ighalo go replace  Marcus Rashford wey get injury for Manchester United’s line up.
Congratulations  to him!!

Leave a Reply