Leah Sharibu Don Born Pikin For Top Boko Haram Commander

Leah Sharibu Don Born Pikin For Top Boko Haram Commander.

Tori from Sahara Reporters, say Leah, the Christian girl wey dem kidnap along with other schoolgirls  dem but dem no release am with the others because she no gree to renounce Christianity, don give birth pikin boy weeks ago, .

Say the terror group dem force her say make she convert to Islam before dem marry her off to a top Boko Haram commander.

Na The forced marriage kon produce son

Leave a Reply