Daddy Freeze Don Shade Pastor Funke Adejumo Untop Say She Go Offline Before Telling Church Members To Sow Seed (Video)

Daddy Freeze don react to a video of Pastor Funke Adejumo wey sha ask her church media team to go offline before telling members to sow a seed.

Make Una read wetin She yarn for the video; “I don’t know happened but Mothers’ summit Akure I heard them minister these days and I know you’ve been so blessed and so loaded. Now Mothers’ summit Akure I want you to sow…….Can we go offline?”

Daddy Freeze wey react to the video, question why she dey go offline.

Say if wetin she dey do get scriptural backing, then no need to go offline.

Leave a Reply