OAP, Daddy Freeze don attack Pastor Adeboye again as im take im social media to react to a video of Pastor Enoch Adeboye, the General Overseer of The Redeemed Christian Church of God (RCCG) when im bin dey pray for his congregation.
For the prayer session, Pastor Adeboye pray say everyone wey dey work against his church members dem no go see new year.
Daddy Freeze kon Yabbis the man of God, say his prayer na ‘antichrist prayer’. Say anyone wey dey, pray for one’s enemy to die na pagan the person bi also say the person dey go against the commandment of God.
Make Una read wetin im yarn ;
“Dear Pastor Adeboye,
This right here is an antichrist prayer which goes against the laid down commandments of Christ.
–
Your prayer point which translates thus: “Anyone that does not want you to get to where God is taking you to, will not see the new year” is both pagan and a contrary gospel to what Christ taught the church and this carries a CURSE!”