I Go Beat Up Any Man Wey Abuse Im Wife-Apostle Suleman Don Yarn (Video)

Naija popular pastor, Apostle Johnson Suleman, don beg women dem to run away from Abusive marriages now wey dem stil dey alive.

He also Yarn say im go beat up any man wey abuse his wife.

Im yarn this tori for his church after the death of gospel singer, Osinachi Nwachukwu, wey her husband, Peter Nwachukwu, dey physically abuse her in their marriage.

Make Una Watch video

Leave a Reply