Una No Go Dey Pay Cash Payment On Lekki-Ikoyi Link Bridge From January 2020

The Lekki Concession Company don give notice to users of the Lekki-Ikoyi Ikoyi Link Bridge for Lagos, say dem no go dey accept cash payment for the toll plaza from 2020.

Dis tori na for banner for the bridge :

“No more cash payment @Lekki-Ikoyi Bridge Toll Plaza, Wednesday 1st January 2020”.

We never get official statement by the company about their plan to migrate to electronic payment.

Leave a Reply