Timaya Still Dey On Him Colleagues Dem Matter About Those Wey Dey Wear Fake Things  

Two days after im ask style magazines say make dem no pair am with his colleagues dem for their best dressed list, Timaya don once again take swipe at entertainers wey according to him dey wear fake clothes, wristwatches and shoes.

The singer post a video wey show a Vivien Westwood shirt wey he buy for N500 pounds on his IG page.

Make Una Watch the video he post

Leave a Reply