Hmmm! E Bi Like Say Peruzzi and Cee-C Bin Dey Date

Tori dey waka about say Naija singer, Peruzzi with big brother naija star, Cee-C dey do lovey-dovey after im take im social media post tori about their love.

The DMW act share screenshot of his video call with Cee-C, Kon caption am “peace of mind”. But im don delete ama

The both of dem don already dey for the eye of the world  after he feature her for his music video “Majesty”.

Leave a Reply