Femi Fani-Kayode, Before-before Aviation Minister, take im Twitter handle to react to the report of the High Court of the Federal Republic of Nigeria decision to dismiss the rape case wey Busola Dakolo file, against COZA pastor, Biodun Fatoyinbo
Shame On The Accuser Of Brethren – FFK Yarn As court Dismiss Busola Dakolo Rape Case Against Biodun Fatoyinbo
Shame On The Accuser Of Brethren – FFK Yarn As court Dismiss Busola Dakolo Rape Case Against Biodun Fatoyinbo
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Before-before aide to President Goodluck Jonathan on New Media, Reno …
Make Una Dey Stingy Until Una Get Married – Reno Omokri Don Advise Men
Andrea Ekeng Inyang, wey bi the Special Assistant to …
Any Man Wey Dey Serious With You No Go Date You Pass One Year – Governor Ayade Aide Don Advise Single Ladies Dem
After all the recent cases and tori of serial killing …
Abayomi Shogunle Don Teach Sisi Dem How Dem Go Escape Death For Serial Killer Hand For Hotel
Before-before presidential aide, Reno Omokri don advise Naija People say …