Popular Gospel Singer, Sinach Don Born After 5Years Of Marriage

Popular Naija gospel singer Osinachi Kalu, wey everybody sabi am as Sinach don born afta five years of marriage.

Na Her pastor, Chris Oyakhilome announce dis tori during the 2019 Loveworld International Music and Arts Awards.

Congratulobia to her!!!

Leave a Reply