Mary Remmy Njoku VS Instagram  Users Dem Wey Say Marriage Dey Make Her Old

Today, Naija popular actress Mary Remmy Njoku, share this photo on her Instagram  page.

And Some of her followers Dem wey no like  the look kon yarn say marriage dey make her old.

The mum of three too get their time to reply.

Make Una read wetin dem yarn

Leave a Reply