Make Una Forgive Yahaya Bello  – Aisha Buhari Yarn Kogi Residents Dem

First Lady Aisha Buhari wey turn up with other All Progressives Congress (APC) chieftains for the party rally for the governorship election wey go hold in Kogi State on November 16, don beg residents dem of the state to forgive Governor Yahaya Bello say im no pay salaries because of the verification exercise wey dem organise for civil servants in the state.

She kon say the re-election of Governor Yahaya Bello dem go ensure  say them continue payment of salaries on time.

Make Una read wetin im

“My husband used to emphasise on salaries, it took a while for the Kogi salary payment to get settled after a long time of verification.
“But this time vote for him for continuity of payment of salary on time”

Leave a Reply