Your Pikin Go Die Before The End Of This Month – Etinosa Yarn Person Wey Yabbis Her For IG

Etinosa don yawa Instagram follower dis afternoon wey don mock her  untop say she naked on live for Instagram.

The gbege start when she write dis for her page ”Sad. Jesus fed 5000 people”.

The Instagram follower kon reply

‘But Jesus no naked feed the 500”.

Make Una read wetin dem yarn

Leave a Reply