Any Woman Wey Dey Wear Trouser No Go Ever Enter Heaven– Popular Evangelist

 One Naija evangelist, Dapo Soyemi, don take to his Facebook page to share his view about women wey dey wear trousers.

 

Make Una read wetin im yarn :

“No woman wearing trousers has ever and will ever enter heaven. Your objection cannot change the truth of God.”

Leave a Reply