Naija People Don Tackle Pastor Adeboye Untop His Prayer

Pastor Adeboye prayer wey im share on Twitter don start controversy on the social media platform.

Make Una read the prayer wey The Redeemed Christian Church of God (RCCG) General Overseer pray ;

“Father, let all protocols, rules and criteria be suspended, overlooked and overruled, as You did for Joseph, in order for me to be promoted, in Jesus’ name”

But some Naija people think say the prayer dey encourage nepotism, corruption and mediocrity.

Make See their reactions to the tweet below;

Leave a Reply