We Don Put Naija For God Hand- Yemi Osinbajo

Oga Vice President Yemi Osinbajo don yarn say Christians dem for Naija don decide to commit the country into God hand. 

Osinbajo yarn this for the inter-denominational National Prayer for Naija wey Redeemed Christian Church of God (RCCG), City of David Parish, Abuja Organise.

Make una read wetin im yarn .
“We have committed the nation into God’s hand and we believe we will begin to see the fruits of that prayer beginning from this moment,”

Leave a Reply