Lizzy Anjorin don yarn say she no dey the same level with Toyin Abraham, say she no fit jealous person wey no get car and house.
Make Una watch the video below;
Lizzy Anjorin don yarn say she no dey the same level with Toyin Abraham, say she no fit jealous person wey no get car and house.
Make Una watch the video below;
View this post on InstagramA post shared by MORE JUICY NEWS B4 D LAST POST (@famousblogng) on
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.