Timi Dakolo Don Advise People About  How Dem Go Dey Reply When Someone Say “I love you”

Timi Dakolo yarn dis tori for im Instagram page .

Make Una read wetin im yarn 

“These days, if a person tells you I love you before you are compelled to echo it back, stop and ask them in a nice way; what do you really mean by ‘I love you’. Because love means different things to different people.”

Leave a Reply