Make SARS Arrest People Wey Dey Pray Say Make  Enemies Die – Daddy Freeze

DaddyFreeze don call on the Special Anti-Robbery Squad, SARS dem, to start arresting people wey dey pray make their enemies dem die.

Im share dis tori for him inst page

“In Nigeria, praying for enemies to die should be classified as suicide, we are, by a wide margin, our own enemies. SARS needs to start arresting people praying for their enemies to die by fire and begin charging them for attempted suicide.”

Leave a Reply