Naija Rapper, Yung6ix Don Lost N11 Million

29 year old Naija hiphop recording artist, Onome Onokohwomo, wey una sabi am with im stage name Yung6ix don lost plenty money.

Yung6ix don yarn dis tori for Twitter to yarn how he step away from depression after im lost his money.

Yung6ix yarn say im lost  N11m after dem hack im blockchain account.

Make Una read wetin im yarn for Twitter;

 “For the first time in my life I felt something close to depression last week Monday, Lost over 11 million Naira In my blockchain account which was hacked, few days later my twitter got hacked while I was promoting my new video. Back on my feet now, thanks 4 ur love & support.”

Leave a Reply