I No Want Anything To Do With Am – Reno Omokri Yarn Follower Wey Ask if TB Joshua Na God

Reno Omokri don give answer to Instagram follower wey ask am if him think say TB Joshua na true man of God.

Make Una read wetin im yarn

“I don’t know if he’s of God or not,” Reno replied, adding: “I generally want nothing to do with him and I will have nothing to do with anyone connected to him.”

Leave a Reply