I Dey In Love With My Girlfriend Georgina Rodriguez – Cristiano Ronaldo Yarn As Im Vow To Marry Her 

Cristiano Ronaldo don reveal say im go marry his stunning girlfriend Georgina Rodríguez.

The Juventus striker,yarn say im dey very confident say im go marry Georgina because she don help him so much, and e also go bi the dream of his mama, Maria Dolores dos Santos Aveiro’s.

He yarn dis tori for Piers Morgan.

Make Una read wetin im yarn :

‘She helped me so much. Of course I’m in love with her. We’ll be (married) one day, for sure. It’s my mum’s dream as well.’

‘So, one day. Why not? It’s great. She’s my friend. We have conversations. I open the heart for her and she opens the heart for me.’

The Portuguese striker and the Spanish beauty been  don dey dating since 2016 and dem don born Pikins demd

Leave a Reply