Update: Dem Don See The Woman Wey Dem Kidnap For Lagos When She Bin Dey Jog

Popular journalist Soni Irabor today Friday, don confirm say dem don find Mrs Gbemisola Alabi.

Dem Kidnap Mrs Alabi around Monastery road near Novare mall – shoprite Sangotedo Ajah, Lagos on July 28, as she bin dey jogj

Leave a Reply