Ghen-Ghen Ooni Of Ife, Oba Enitan Ogunwusi Marriage With Im Wife Wuraola Don Crash

Ooni of Ife, Oba Enitan Ogunwusi with im wife, Olori Wuraola don scatter dem one year marriage.

Tori don yarn say the two both of dem don scatter, as the Ooni don dey prepare to marry a new wife.

tori from Inside yarn say the marriage na  “sham, plagued by suspicion, hatred and devoid of love; they accused Olori of many unpublishable things and lack of commitment to her marital vows. Even as you read she is not on talking terms with her in-laws. The allegations are as wide as they are wild.

Make una read more tori from here

Leave a Reply