Ronke Odusanya Don Confirm Say Don Jago Na Her Pikin Papa “Baby Daddy”

Ronke Odusanya don confirm Saheed Aranmolate, wey people sabi as Don Jago as her pikin papa ‘baby daddy’ .

The actress wey jus born her first pikin, wey bi girl, two days ago, reveal this for her Instagram page this morning.

Make Una read wetin im yarn

Leave a Reply