Make Una See First Picture Of Toyin Abraham and Her Pikin

This na the first photo of Toyin Abraham and her son wey she with Kolawole Ajeyemi born on August 14.

Congratulobia to dem

Leave a Reply