Timi Dakolo Don React To CAN Officials Dem Wey Yarn Say Dem Go Support Pastor Fatoyinbo

Timi Dakolo don react to the Christian Association of Naija, CAN statement wey dem deny saydem no send official say make dem support Pastor Biodun Fatoyinbo of the Commonwealth of Zion Assembly (COZA) during last Sunday church service.

Make Una read wetin im yarn

Timi Dakolo stated that the ‘THE TRUTH ALWAYS WIN….’

See his post below;

Leave a Reply