You Bi Occultic Man – Before-before COZA Choir Coordinator Don Blast Pastor Biodun Fatoyinbo

Before-before chior coordinator of the, Commonwealth Of Zion Assembly (COZA),Nnenna Kalu-Ude don blast the founder Pastor Biodun Fatoyinbo.
Kalu-Ude blast the man of God on Instagram, as she accuse am say im dey responsible for the death of her friend, Tega, wey also bi choir member.
Make Una See the screenshots of her posts:

Leave a Reply