Desmond Elliot Don Yarn Say Make Dem Ban Foreign Movies Dem For Naija  (Video)

Nollywood actor and  politician, Desmond Elliot don yarn say make dem ban foreign movies dem for Naija so dem fit enable the growth of Naija Movie Industry.

The 45-year-old Desmond wey dey represent Surulere constituency for the Lagos State house of assembly yarn dis tori for interview with HIPTV.

Make Una Watch the video .

Leave a Reply