Busola Dakolo don officially file rape complain against Pastor Biodun Fatoyinbo of Commonwealth of Zion Assembly (COZA) with the police, after she don go public about the tori.
Busola Dakolo Don Officially File Complain Against Pastor Fatoyinbo
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Ogbonge popular jingo Naija rapper, Eedris Abdulkareem don take style …
Eedris Abdulkareem Don Take Style Curse Ibrahim Idris For Im Instagram Page
Davido And Im Girlfriend, Chioma Arvil Don Unfollow Theirsef For Instagram
Popular Naija actress wey turn preacher, Eucharia Anunobi, don attack …
All Side-Chics Dem Bi Glorified Prostitutes – Actress, Eucharia Anunobi Don Yarn
Inetimi Alfred Odon, wey una sabi as Timaya do collect …