Your Head No Correct- Simi Don Blast Ghanaian Relationship Expert Untop Advice Wey She Give Married Women

Popular Naija Singer, Simi, don yabbis Ghana based relationship wey give advise to married women dem wey their husband dey cheat.

The Relationship expert wey bi guest for one radio show yarn dis tori

”If you are a busy woman or a career woman, if he is cheating let him cheat. When he finishes, he will come because you are too busy taking care of him. Marriage needs a lot of sacrifice. Women we need to learn this. Men have got ego. You can’t change it, that is the way they are. Women need to submit. No matter what you do, the man is the head, give him that respect”

Simi wey bi wife to singer, Adekunle Gold wey marry January this year, kon write;

”Ori eleyi o ma pe ke. And the idiots cheering her on, gbogbo yin ma go ke. If you a woman and geneuinely feel this way, pls raise your hand I want to tell you something

Leave a Reply